Owo (Money)

Ejike Ibe

You know say heaven be my hometown
Me sef wan make money oh
But I no wan go make too much money o
Money wey go make me start to dey yaga
Me sef I no wan be the maga aa
I want to buy Benz o
Want to buy house o
I just want to get deal o
Make them hear me o
I just want to flex my mama
Want to flex my papa
I just want to see this dream come through
Make poverty carry dey go o

I no want to make money like Dangote
I no want to make money like Otedola
Baba give me Owo wey be my power
Wey be my own o
Wey no go make me do you wayo

Brenbebebe that go be credit alert o
No be wuru wuru transaction go legit o
I go make money fat like Cubana Chief Priest o
That kind Owo wey go dey smell like goat meat o
Make e no too much o
I no selfish o
Make my brother see money to spend too oo
I just want to get deal lololol
Make them fit to hear me le
Fit to bless my Mama
I just want to see this dream come through
Make poverty carry dey go o

Otedola money na Otedola money o
Adeleke money na Adeleke money o
Baba give me my own money e
Make I no go do you wayo

Curiosità sulla canzone Owo (Money) di BG

Chi ha composto la canzone “Owo (Money)” di di BG?
La canzone “Owo (Money)” di di BG è stata composta da Ejike Ibe.

Canzoni più popolari di BG

Altri artisti di Pagode