Alright

No matter what people say
And no matter what they don't say
God na you get the final say
Yeah na you get the final say
So me I no go bother
Cos the plans wey you get for me
different from my brother
Life no be maths professor no dey solve am
Oluwa na only You get the real answer yeah
My Lord You're the master
And to You my life I surrender
Cos the best is found in You
And the best is what You do yeah

Anytime I think of You, Jesus I think of You
I feel good I feel alright
Deep down I feel alright

Many things many things na e dey o
Oluwa abeg help me reach the place o
Road no easy, sometimes me I tire
But I've come this far
Because You dey the matter
And I go make am
Because You dey my matter
And I go reach am
Because You dey my matter
Yes I go do am because You dey my matter
Oluwa it is You for my matter

Anytime I think of You, Jesus I think of You
I feel good I feel alright,
Deep down I feel alright

(I'mma feel I'mma feel alright)
(Anytime that I think of You)
(Anytime, Oh that I think of You)
(I'mma feel good I'mma feel alright)

Canzoni più popolari di Believe

Altri artisti di Pop rock