Ask bout me (freestyle)

Terrence Nwezeh

As e dey go
As I dey go
I just dey live my life
Make I dey sing
Make I dey write
That's how I live my life
So many times that I broke down
So many things would have gone bad
But baba God turned my life around
Yeah
I've been holding on to God
I've been holding on to God
I no fit do am on my own
I cannot do it all alone
So I've been holding on to God
I've been holding on to God
To God ….. To God
Ask about me
Everything I said I go accomplish
Look around me
See the blessings
Na my life i dey talk
I dey achieve
Omo me I no gree
Everything I said
Na him God give me
Wetin them Dey talk
E no konsine me
Pray I live the dreams
Wey me I don see
I've been holding on to God
I've been holding on to God
I no fit do am on my own
I cannot do it all alone
So I've been holding on to God
I've been holding on to God
To God ….. To God

Curiosità sulla canzone Ask bout me (freestyle) di Amar

Chi ha composto la canzone “Ask bout me (freestyle)” di di Amar?
La canzone “Ask bout me (freestyle)” di di Amar è stata composta da Terrence Nwezeh.

Canzoni più popolari di Amar

Altri artisti di Contemporary R&B