Paloma [Album]

Princewell Solomon Eromosele

London
Palama payah omo
Palama payah omo
Palama payah omo
Palama

Amaka do me so mmmmh oo now
My baby do me so my paloma
She carry all my love mmm oh na
Amaka do me so my paloma

Ah say manye wu say wu manye wu
Baby manye wu say wu baby mo
Ah say manye wu say wu manye wu
Baby manye wu say wu baby mo

I say joh joh joh joh joh joh joh
Baby joh joh joh joh joh joh joh
I say joh joh joh joh joh joh joh
Baby joh joh joh joh joh joh joh

Amaka do me so mmmmh oo na
My baby do me so my paloma
She carry all my love mmm oh na
Amaka do me so my paloma

Palama payah omo
Palama oh why
Palama payah omo
Palama oh why

Palama payah omo
Palama payah omo
Palama payah omo
Palama oh why

I say give me body eh wu
Oh baby whine am for me eh wu
She tell me give me money eh wu
She need e money for isiewu

Gimme gimme gimme body eh wu
Oh baby whine am for me eh wu
She tell me give me money eh wu
She need e money for isiewu

Baby dance oh maka
And give a badman base Amaka
O baby this your waist Amaka
E make mad man craze amaka
I say my baby dance oh maka
And give a badman base Amaka
O baby this your waist amaka
E make mad man craze amaka

Amaka do me so mmmmh oo na
My baby do me so my paloma
She carry all my love mmm oh na
Amaka do me so my paloma

Palama payah omo
Palama payah omo
Palama o payah omo
Palama oh why

Palama payah omo
Palama payah omo
Palama o payah omo
Palama oh why

Palama payah omo
Palama payah omo
Palama o payah omo
Palama oh why

Palama payah omo
Palama payah omo
Palama o payah omo
Palama oh why

Canzoni più popolari di Alpha P

Altri artisti di Contemporary R&B