Try

Adesanya Ajebiyi, Balogun Afolabi Oluwaloseyi, phynestbeat

Aje
Oluwa lo Seyi oh
Vibez, ayy
(It′s Phynest on the beat baby)
Aje sing this song

Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh?
Yayy
Dem want throw me punch after dem tie my hand
Kilode?
Na wetin I do dem? I no know
Dem too like to dey show their logo
Dem dey call me omo ologo
Won tu fe pana ogo

Ayo, ayo ni te mi lojo gbo-gbo
Ayo, ayo ni te mi lojo gbo-gbo
Many-many things wey my eyes don see
For this life dem don show me pepper oh
Everyone go say, that they are loving you
At the end of the day, no one loving you

Ibi ire ni mo yan oh (yayy)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire)
Yayy
Ibi ire ni mo yan oh (ibi ire,ibi ire)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire)

I don try (I don try)
I don try (I don try)
I go still dey try again oh (I go still dey try again)
I go still dey try again oh

I be the boy wey dey browse without data
As the thing dey go, aya won a ja
Brand new flows, otuntun cha-cha
Me I no get time for thier drama oh ayy

Oya oh ayy, oh ayy
Say my music causing gobe oh ayy
Oh ayy, oh ayy
I give God the glory as e dey, ayy oh ayy

Cause yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awon te mi holla, emi lon wa oh
Yayy-yayy
Emi lon wa oh
Ayy
Yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awon te mi holla, emi lon wa oh
Ah (yayy-yayy)
Emi lon wa oh
Yayy oh, ayy-ayy-ayy

Ibi ire ni mo yan oh
Iwo ori mi oh
Sin mi de ibi ire
Yayy
Ibi ire ni mo yan oh (ibi ire, ibi ire)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de ibi ire (sin mi de ibi ire)

I don try (I don try)
I don try (I don try)
I go still dey try again oh (I go still dey try again)
I go still dey try again oh

(Aje on the mix)

Canzoni più popolari di AJÉ

Altri artisti di German rap