Money

9ice, Wizboyy

Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Owo o ni pa mi
Gbogbo ojo aiye mi, ni mon fi kawo
Money no go kill me
Cause na everyday I count money
If you get money like Dangote I go admire you
If you get money like Otedola I
Go dey close to you
If you con get money like
Farenda abi Mike adenuga i go marry you ohh
Ego monеy, ego money, Kudi money
Ego monеy, ego money, kudi money
Owo ape kanuko ego le idinma du le
Ego le idi ma luoma ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
O fo du no wezine o fo du wezedini pocnoss
O fo du na pasa siri
Because of the way you chopping our money
By the time wey we blow
And the place we dey go, oh no no
The main thing be say dem
Go sit down dey look as our train dey move

Omo na Wizboy and 9ice oh no wa ku nieeee
Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Money we dey trouble poverty
Money wey dey disturb destiny
Owo ton sanu fun awon aliyini oh
Neyin olorun owo lo kan
Owo a ma mu ni gboran owo a ma to ni soona
Owo o owo a ma si ni lona
Ti mi o ba lowo laiye tebi tara mi a kojogbon
Ego le idinma du le ego le idi ma luoma
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command
Ewezuma chineke oh
Omo na money be second in command

Curiosità sulla canzone Money di 9ice

Quando è stata rilasciata la canzone “Money” di 9ice?
La canzone Money è stata rilasciata nel 2011, nell’album “Versus”.
Chi ha composto la canzone “Money” di di 9ice?
La canzone “Money” di di 9ice è stata composta da 9ice, Wizboyy.

Canzoni più popolari di 9ice

Altri artisti di Worldbeat