Cast and Bind (feat. Ackman BG)

WISDOM BASSEY

Mamah
Ye ye
Lord elijah ahh ahh jah ahh ahh
Mamah
Yeh yeh
As my blessings the flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh
Poverty wey dey for body just dey worry man
I say olisa biko make me the animal
Kayi poye kilometer little for this town
Obi chukolobiko obi animal
Animal mamah
Eledumare bless me
All i want is my mula laaaa
Obi chukolobi obi ooh
Obi yah yah yah

As I Dey pray I Dey fast
Cast and bind
Every night say money I Dey find so mama no go starve
Only money on my mind
Mi o gbokankan mo
Only my dream me I chase
When I see the bag me I chase it
Only my dream me I chase
When I see the....
Back in the days , back in the hood
so many problems dey wey man dey face
So many dey make man dey craze
So many problems fit make man to craze

Holy Adonai
Holy Adonai
Holy adonai make I blow them my jazz
Holy Adonai make them feel my jam
Holy Adonai make them hear my voice say

Flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh
Poverty wey dey for body just dey worry man
I say olisa biko make me the animal
Kayi poye kilometer little for this town
Obi chukolobiko obi animal
Animal mamah
Eledumare bless me
All i want is my mula laaaa
Obi chukolobi obi ooh
Obi yah yah yah

Flow like water
Who do the matter elijah make me waka
That boy from the ghetto now don be oga
I been knocking on your door i just dey echo ooh
Elijah make my life fit to yellow ooh

Curiosità sulla canzone Cast and Bind (feat. Ackman BG) di B

Chi ha composto la canzone “Cast and Bind (feat. Ackman BG)” di di B?
La canzone “Cast and Bind (feat. Ackman BG)” di di B è stata composta da WISDOM BASSEY.

Canzoni più popolari di B

Altri artisti di J-pop