Leke Leke.

Awosemo "Phantom" O.

Leke leke
Bami leke
To ba ti leke
Bami de'le o
That's the shit that hurt
I say That's the shit that hurt
That's the shit that hurt
I say that's the shit that hurt
It hurt, it hurrrrt
I say when you come around
You make every guy
For the room
Ina the party to dey turn
To dey turn around
Dem dey turn around
I say when you boogie down
All the girls for the room dem dey fear
Be like say dem dey jealous now
Dem dey jealous now
Omo the party scatter
The way you do the dance
Now bring it back
She tell me nada
She get another wey geti money pass me
He get cruise
And you get the yansh
No forget
Say I dey chase the bag
Big Benz
Dey for my yard
Touch down on a low
Private jet
Eyan presido
That's the shit that hurt
I say That's the shit that hurt
That's the shit that hurt
I say that's the shit that hurts
It hurt
It hurrrrt
Nice one
Omo oro ti m'owo
Move on
No time for remorse
Emi bad boy
Ti mo ti fagbo
Mi o send
Emi dagunro
Big drip
That one na for sure
Oro mi lon so
Ti ti t'on fi yo
Won tun so ti ti
Ti ti le fi mo o
I know about it
I just didn't talk
That's the shit that hurt
I say That's the shit that hurt
That's the shit that hurt
Leke leke
Bami leke
To ba ti leke
Bami de'le o
That's the shit that hurt
Leke leke
Bami leke
To ba ti leke
Bami de'le o
E dey hurt
E dey hurt
E dey hurt o
E dey hurt
E dey, e dey
E dey hurt oo

Canzoni più popolari di 팬텀

Altri artisti di Alternative rock