For Instance

Chi chi e e who dey wetin dem talk
E e l chi wetin dem talk e
E e e ye
Ola oyi e
Ola oyi e e ola oyi e e e

For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi to make we disagree to agree to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That's why you give them the chance to turns us to turns to victim of circumstance
Dem just dey ignore our existence
Dem just dey use excuse buy chance hi
Dem no know say we dey dem dey use us dey play
And we get the suppose singlanc anytime we stand for resistance
When am in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance land oh my God

Ola oyi e
This thing that am feeling Is a feeling of love and you know say is so
Ola oyi e
ln all so inner moto and you dey a go slow
Ola oyi e
This thing is affecting your thing and is killing your soul
Ola oyi e
Ola oyi e for the thing wey you see wey make you ola oyi e
Ola oyi e
See the type of thing wey we dey feel we dey make me dey want to dey to dey
Ola oyi e
Even if l want to dey cheat l go still dey want to dey to dey
Ola oyi e
Stand look around you I bet you go dey want to dey
Ola oyi e
Ola oyi e for the thing wey u see wey make you ola oyi e

For instance
Say na me be baale of Nigerians
Say na me be one wey dey make plan
Say I go create a scenery where better go plenty make we dey give chance
Instead to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me run run away to a place where ebi say I go feel like break dance
Where them go respect my skills for instance
Where them no go dey play pranks
Ontop people wey work the way wey give them the key
To chop substance as them know say we be freelance
Their looting no dey give us assurance repentance no dey their plan
E dey create annoyance for my heart

Ola oyi e
This thing that am feeling Is a feeling of love and you know say is so
Ola oyi e
ln all so inner moto and you dey a go slow
Ola oyi e
This thing is affecting your thing and is killing your soul
Ola oyi e
Ola oyi e for the thing wey you see wey make you ola oyi e
Ola oyi e
See the type of thing wey we dey feel we dey make me dey want to dey to dey
Ola oyi e
Even if l want to dey cheat l go still dey want to dey to dey
Ola oyi e
Stand look around you I bet you go dey want to dey
Ola oyi e
Ola oyi e for the thing wey u see wey make you ola oyi e
Ola oyi e ola oyi e e e e
Ola oyi e e e e
Ola oyi e e eh

Make we dey give chance
Instead of gather money to dey go France hi chei hi o
Ola oyi e Ola oyi e e e
Ola oyi e e eh eh ola oyi e e eh eh eh ola oyi e
Cheneke me ola oyi e e e eh ola oyi e ola oyi e eh eh

Canzoni più popolari di 2Baba

Altri artisti di Afrobeats