Lie & Steal Again
Ko si na for no reason
Just trying to live life
Cards ta ni
Kept it dealing
cnd with the deck of cards
Ma lo blackjack your winnings
Ko s'omi ta le mu
So its red wine we sipping
Yea stir it up for change
Bob Marley yea we jamming
Na longterm for sure
Get the bag lo invest eee
Too many pot holes
Must maneuver past em gently
Na to go slow for road
You know stones, glass homes
No dey pay for your vote
Kini goal mehn
To ba ri egbon e lo soke
No try to stop that
Rubbish tan shee
B zombie wey no get sense
Conking for your life just to blend
Yea Detroit red
cwon leaders naija osi wo Wo
Omo o ti jeun but won balance lori pj
Fun awon ole leaders abgaya tan le see way
Ke mun won te ba ri wan tan cruise lori e-way
To get your country back naija
Is through the G way
Knacking us for head
cll because we want grow
Shifting up the post
Every time we get goal
Dem a run the country
cnd for nothing to show
Say
Na to lie and to steal again
Knacking us for head
cll because we want grow
Shifting up the post
Every time we get goal
Dem a run the country
cnd for nothing to show
Say
Na to lie and to steal again oo
How we stand strong no be weight ooo
Shells lo ri bridge Lagos eko (eko)
We are not blinded by your fake show (ego)
Power in our hand and we know so
We been patient for a while leaders
Working so hard for the figure
We no wan hear what you figure
We don't give a ....
You said you want my vote
For change
But there goes my people dying chh!
One love for the youths on the streets!
One love for the mothers who are dying there!
One love for the ghetto youth kids
Who are tying to meet their needs
But they can't get no feeds!
Siko East, siko west ni cmerica ndo
Vitu kubwa vitu ndogo!
Nitadecide
Tembea chap chap!
Labda kuna landmines
Kuwa na roho juu kama
Msanii na ma punchlines
I got God over money for me!
It's not a diss its the way i live
Ghetto money, you can't stand fi compete!
Industry gat so many kind of people
Many good people but many still evil!
Walkie talkie yes
I walk my talk
Kali on this beat
Now you wanna do me what?
Knacking us for head
cll because we want grow
Shifting up the post
Every time we get goal
Dem a run the country
cnd for nothing to show
Say
Na to lie and to steal again
Knacking us for head
cll because we want grow
Shifting up the post
Every time we get goal
Dem a run the country
cnd for nothing to show
Say
Na to lie and to steal again oo
How we stand strong no be weight ooo...
To show say
Na to lie and to steal again oo